Di Nigerian transgender wey experience health complications afta she do lipo and Brazilian butt-lift don comot for hospital. Jay Boogie wey im real name na Daniel Nsikan bin dey on admission for weeks ...
British Association of Aesthetic Plastic Surgeons (Baaps) tok say na di most dangerous cosmetic procedure to go through. Na celebrities make dis surgery popular well-well. Why I dey count on youths to ...